Categories
Lyrics

Enny Lee [formally known as Eniola Vibes] – Wetin Eyes Don See lyrics

This is the lyrics of Enny Lee

Music Title : W.E.D.S (Wetin Eyes Don See)

CHORUS

Many things have seen with my eyes
Many bad things that has make me to cry
If I reason this life e go like sey make I die
Abi make I turn to bird abi make I fly

VERSE


As I dey like this I no sey I broke die
No money for pocket my mouth dry
I no get money to chop meat pie
Na the reason why you see me wey I dey chop eba pie
I no get money to buy fish wey they fry
My best food con turn garri wey dry
Some talk sey I go fit blow till me I die
But I know one-day meself am gonna shine
Praying to baba God looking at the sky
Praying in the midnight and sometimes I go cry
I done hustle omo me I no go lie
I never blow baba tell me reason why

Sometimes I reason if my glory go on strike

Na the reason why I never blow in Time

But Baba tell me set is not yet my time

When it gets to time i will surely shine

CHORUS

Many things have seen with my eyes
Many bad things that has make me to cry
If I reason this life e go like sey make I die
Abi make I turn to bird abi make I fly

Design a site like this with WordPress.com
Get started